Oliver De Coque and his Expo “76′, Lyrics
When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening
I go pray to my God
Always live in Joying
Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the
rest to God
Oooooh funny funny identity 4×
My papa advise me , make I play my music with honesty
My mama advise me make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach.
my yes is my yes,
my no is my no
I no dey make inyanga
I be simple man by nature
Oooooh funny funny identity ×4
if you do good to me, I go thank you
for your favor,
If you do bad to me, na you sabi ooh
Funny funny identity ×4.
Forgive me if I didn’t get it right, but this is one of my favorite tracks by Oliver De Coque. Though it’s very hard to choose his best track. Oliver is a legend.
